Most Popular

Monday, 5 September 2016

Joke/comedy: 3 yrs in nursery 6 yrs in primary 6 yrs in secondary 1 yr at home 4 yrs in university 1 yr of strike. I yr of nysc Job of #20,000 And person go come sing #skiborobo_skibo and make millions. His friend go dey shout **young John d wicked producer and he go dey make millions.. And una talk say d person wey introduce education go make heaven.?

3 yrs in nursery
6 yrs in primary
6 yrs in secondary
1 yr at home
4 yrs in university
1 yr of strike.
I yr of nysc
Job of #20,000
And person go come sing
#skiborobo_skibo and make
millions. His friend go dey
shout **young John d wicked
producer and he go dey make
millions..
And una talk say d person wey
introduce education go make
heaven.?

No comments:

Post a Comment